Holy (Skit) lyrics - 2face Idibia

Yeah
Me I get better things to talk about
Than to come here start to make mouth
No doubt, when I finish you go look me like tout
Nowadays sef, small things some people go start to dey shout
Like when dem hear a story
Wey dey bin clap my glory
Dem go dey worry like say I promise dem says I too holy
Infact okoli, pass me the gboly

Walang komento:

Mag-post ng isang Komento

Mga tagasunod